Difference between revisions of "keke"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey wetin de dey use dey drive am be like [[okada]] own.
 
* Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey wetin de dey use dey drive am be like [[okada]] own.
−
:* {{ux|dv| Na '''keke''' I dey enter go work.|(NSC_2021, I take a tricycle to work.)}}
+
:* {{ux|dv| Na '''keke''' I dey enter go work.|(I take a tricycle to work.)}}
−
:* {{ux|dv|'''Keke''' just full everywhere for Lagos.|(NSC_2021, Tricycle is found everywhere in Lagos city.)}}
+
:* {{ux|dv|'''Keke''' just full everywhere for Lagos.|(Tricycle is found everywhere in Lagos city.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''tricycle''
 
* English: ''tricycle''

Revision as of 14:53, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kɛ̀kɛ́

Play Play

Noun

  • Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey wetin de dey use dey drive am be like okada own.
  • Na keke I dey enter go work.  — (I take a tricycle to work.)
  • Keke just full everywhere for Lagos.  — (Tricycle is found everywhere in Lagos city.)

Translation

  • English: tricycle