Difference between revisions of "misyarn"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey talk wetin no make sense. | * Make person dey talk wetin no make sense. | ||
− | :* {{ux|dv| Wetin you drink come? You just dey '''misyarn''' since. |( | + | :* {{ux|dv| Wetin you drink come? You just dey '''misyarn''' since. |(What did you drink before you came? You've been saying a lot of rubbish since.)}} |
− | :* {{ux|dv| E no get who say make you no '''misyarn''' o. But na wetin go follow am de go tell you.|( | + | :* {{ux|dv| E no get who say make you no '''misyarn''' o. But na wetin go follow am de go tell you.|(No one says you shouldn't say a lot of rubbish.. but what they'll tell you is what follows it.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[yarn]], [[misyarning]] | * [[yarn]], [[misyarning]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''say rubbish'' | * English: ''say rubbish'' |
Latest revision as of 22:49, 3 June 2023
Naija
Etymology
- From: English: mis' and Naija yarn
Pronunciation
- mìsjân
Verb
- Make person dey talk wetin no make sense.
- Wetin you drink come? You just dey misyarn since. — (What did you drink before you came? You've been saying a lot of rubbish since.)
- E no get who say make you no misyarn o. But na wetin go follow am de go tell you. — (No one says you shouldn't say a lot of rubbish.. but what they'll tell you is what follows it.)
Related forms
Translation
- English: say rubbish