misyarn

Naija

Etymology

  • From: English: mis' and Naija yarn

Pronunciation

  • mìsjân

Play Play

Verb

  • Make person dey talk wetin no make sense.
  • Wetin you drink come? You just dey misyarn since.  — (What did you drink before you came? You've been saying a lot of rubbish since.)
  • E no get who say make you no misyarn o. But na wetin go follow am de go tell you.  — (No one says you shouldn't say a lot of rubbish.. but what they'll tell you is what follows it.)

Related forms

Translation

  • English: say rubbish