Difference between revisions of "shu"
(→Naija) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am. | * Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am. | ||
− | :* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |( | + | :* {{ux|dv| Di guy say di dog no dey bite. '''Shu'''? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. |(The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)}} |
− | :* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |( | + | :* {{ux|dv| [[Oga]] dey talk you dey talk, '''shu'''? You no dey fear again o. |(The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''really?'' ''wow'' | * English: ''really?'' ''wow'' |
Latest revision as of 18:24, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
ʃǔ
Interjection
- Word wey person dey use dey show sey someting suprise am or someting vex am.
- Di guy say di dog no dey bite. Shu? Dog wey di head be like two people own? Baba abeg chain am make I see road. — (The guy said his dog does not bite. Really? The dog that has a head as big as two human heads? Bro, please chain the dog so I can be comfortable.)
- Oga dey talk you dey talk, shu? You no dey fear again o. — (The boss is talking and you are also talking. Wow! You are no longer afraid!)
Translation
- English: really? wow