Difference between revisions of "bow"
Line 17: | Line 17: | ||
===Pronunciation 2=== | ===Pronunciation 2=== | ||
− | * | + | * báò |
<sm2>Pcm-ng-bow2.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bow2.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-bow 2.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-bow 2.m.ogg</sm2> |
Revision as of 19:46, 27 February 2024
Naija
Etymology
From English: bow
Pronunciation 1
- bô
Noun
- Weapon wey de dey take shoot arrow.
- E also sabi the tree wey good pass to make bow. — (katakata__268, He knows the right tree suitable for making a bow.)
- I shoot di ting bow, and arrow, di ting no go enter. — (NST_cleaned__37745, I Shot at it using a bow and an arrow, but it didn't penetrate.)
Related form
Translations
- English: bow
Pronunciation 2
- báò
Verb
- Make dem respect person.
- If you see as di man take rotate di motor, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M, If you see the way the man swerved the car, you will respect his driving skills.)
- Make person shock.
- When you see di babe, you go bow. — (NSC_Olukayode.S.M, When you see the girl, you will be very impressed.)
- Make person dey bend like sey e dey greet.
- We dey bow to different people. — (IBA_31_Lens-Sermon_MG__87, We bow to different people.)
- Better dey if you fit just bow. — (NST_cleaned__39656, There are good tidings in stock for you if you could pay homage.)
- Make dey worship person or someting.
- We dey bow to people wey dey lie to us, we dey bow to traditionalists, we dey bow to different people, all, because we want money. — (NST_cleaned__39661, We respect those who lie to us, we worship traditionalists, bow to different people, all because we want money.)
- This one come make dem bow down for Jesus. — (jw__29933, This was the reason why they bow down in worship to Jesus.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: to respect, be overwhelmed,amazed, bow, worship