Difference between revisions of "church mind"
(→Noun) |
|||
| Line 18: | Line 18: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| + | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| + | not confirmed | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | bad mind, bad belle, | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | church mind: to be soft-hearted | ||
Revision as of 14:26, 5 October 2020
Naija
Alternative Form
choch maind
Etymology
From English church and mind
Pronunciation
Definition
to show sey you sorry for person
Noun
- Bros, abeg use your church mind free that money wey I dey owe you now. — (NSC_Odirin_2020, Guy, please be kind enough to cancel the debt I owe you. )
Related forms
Synonym
not confirmed
Antonym
bad mind, bad belle,
Translation
church mind: to be soft-hearted