church mind

Naija

Alternative Form

choch maind

Etymology

From: English church and mind

Pronunciation

  • ʧɔ́ʧ mȃɪnd

Play Play

Noun

  • As person mind be wey be sey e go want do good ting for person./ Make person sorry for anoder person con do am well.
  • Bros, abeg use your church mind free dat money wey I dey owe you now.  — (Please be kind enough to cancel the debt I owe you.)

Translation

English: compassion