Difference between revisions of "yahoo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
#: {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day. )}} | #: {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day. )}} | ||
− | #: {{ Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}} | + | #: {{ux|dv| Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:40, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
Definition
Make person use lie lie collect anoder person money or ting
Noun
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day. )
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)