Difference between revisions of "boss"

Line 9: Line 9:
 
===Definition===
 
===Definition===
 
Person wey be sey e get mouth
 
Person wey be sey e get mouth
−
===POS===
+
===Noun===
−
#
+
#: {{ux|dv| Dat guy wey pass so na my boss. |(NSC_Onwuegbuzia_2020,  )}}
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
====Vocative====
−
#
+
# Person guy wey e dey respect well well.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
# {{ux|dv| Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)}}
 +
#: {{ux|dv| Boss, abeg make we see two bottles for your hand o. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
====Translation====
 
====Translation====

Revision as of 11:32, 5 November 2020

Naija

Etymology

From: English boss

Pronunciation

bɔ̂s Play Play

Definition

Person wey be sey e get mouth

Noun

  1. Dat guy wey pass so na my boss.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, )

Vocative

  1. Person guy wey e dey respect well well.
  2. Boss, twale! See how you fresh, omo God dey run am for you o.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, greeting! You look fresh! God has been good to you.)
    Boss, abeg make we see two bottles for your hand o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Bro, can you please buy me two bottles of beer. )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation