Difference between revisions of "laugh"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''laugh'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | lâ:f | |
| − | === | + | ===Noun=== |
| − | + | Sound wey person dey make when im happy well well. | |
| − | + | #: {{ux|dv|My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)}} | |
| − | + | #: {{ux|dv||Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| + | *[[ shine teeth]] | ||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | *[[vex]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''laughter'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | ====Intransitive==== | ||
| + | #: {{ux|dv|Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | ||
| + | #: {{ux|dv|| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | ||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[shine teeth]] | ||
| + | ====Antonym==== | ||
| + | * [[cry]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''laugh'' | ||
Revision as of 10:38, 4 December 2020
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
lâ:f
Noun
Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
- ' — Ejiro laugh no pure at all.
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
Intransitive
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- ' — He no dey laugh if I dey crack joke.
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh