shine teeth

Naija

Etymology

From: English shine and teeth

Pronunciation

  • ʃáìntìt

Play Play

Verb Phrase

  • Mouth dey be like sey person want laugh.
  • Small pikin dey like to dey shine teeth wey dey never get.  — (Babies love to smile, showing off their toothless gums.)
  • If your teeth no white, to dey shine teeth go dey fear you.  — (When your teeth are not white, smiling becomes difficult.)

Related form

Synonym

Antonym

Translation

  • English: smile