amebo

Revision as of 15:30, 13 January 2021 by 154.66.32.212 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Urhobo Avwebọ (or Amebọ as it's pronounced in some parts like Yoruba).

Usage

  • Na favorite wife for a polygamous home and na she dey tell de husband everytin wey dey happen.

Pronunciation

  • ámԑ̀bɔ́

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3672
  • Frequency in raw corpus: 23
  • Frequency rank in raw corpus: 4990

Noun

  • Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
  • You be amebo.  — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
  • Amebo people too don run.  — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
  • Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire  — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
  • All na amebo o.  — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
  • Na make person dey gossip
  • Dem sidon do amebo tire.  — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
  • I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal amebo.  — (NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)

Synonyms

aproko, gbeborun

Translations

  • English: a gossip, idle talk