Naija
Etymology
From: Hausa dawadawa
Pronunciation
Play
Play
Noun
Someting from local bean wey dey take make soup sweet.
- I no dey use dawadawa dey cook cos e dey smell. — (Egbokhare_2020, I don't use locust beans to cook because it smells.)
Synonym
Translations