iru

Naija

Etymology

From: Yoruba iru

Pronunciation

  • ɪ̀rú

Play Play

Noun

  • Someting from local beans wey dem dey add to soup.
  • Yoruba women dey like put iru well for efo .  — (Yoruba women love to put locust beans in efo.)

Synonym

Translation

  • English: locust beans