bottom
Naija
Etymology
From English: bottom
Pronunciation
- bɔ̀tɔ̂m
Adjective
Wetin de dey for down down of someting.
- Na bottom of pot dey sweet pass. — (NSC_0lukayode.S.M_2021, The remnant of food in the cooking pot is the sweetest.)
- Iye don go wear de bottom' of her box. — (NSC_0lukayode.S.M_2021, Iye has gone to put on her favorite attire found in her box.)
Derived forms
Translations
- English: remnant, favorite piece of clothing
Noun
- Wetin dey person backyard.
- Tolu get big bottom. — ( Egbokhare_2020, Tolu has a big buttocks.)
- The cloth come tear for bottom. — (jw__834, The cloth is torn at the buttocks.)
- Person/ someting wey dey under someting.
- De dey third from bottom of di table, — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__9, They are in third position from under the bottom of the table.)
- Person wey dey under dey control tings.
- Di person wey dey bottom of government. — (deuber__2584, The person who is in control of the government.)
- Wetin dey for di down of someting.
- when e start for bottom. — (deuber__2585, When he started from the bottom)
- Di ax don already dey di bottom of the trees. — (jw__34769, The axe is already at the bottom of the tree.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: buttocks, bottom, control