boogidan
Naija
Etymology
From English: boogy/ boogie
Pronunciation
- bògìdán.
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
- Shoe wey get big sole wey people bin dey wear for 70's.
- She dey wear boogidan. — (Egbokhare_2020, She is putting on a flat high-soled shoe.)
Translations
- English: platform shoes