boogidan

Naija

Etymology

From English: boogie and down

Pronunciation

bógídân

Play Play

Noun

  • Shoe wey get big sole wey people bin dey wear for 70's.
  • She dey wear boogidan.  — (She is putting on a flat high-soled shoe.)

Synonyms

akpoola

Translations

  • English: platform shoes