Naija
Etymology
From Hausa dogo, tall and yaro, boy, meaning, tall boy.
Biological name: Azadirachta indica
Pronunciation
Play
Play
Noun
Na neem tree wey dey tall wellla.
- I wan plant dogoyaro. — (Egbokhare_2021, I want to plant neem tree.)
Translations