dogoyaro

Naija

Etymology

  • From Hausa dogo, tall and yaro, boy, meaning, tall boy.
  • Biological name: Azadirachta indica

Pronunciation

  • dógójárò

Play Play

Noun

  • Name of tree wey dey tall wellla.
  • I wan plant dogoyaro.  — (I want to plant a neem tree.)
  • For village, de dey boil dogoyaro give people drink make dem use am cure iba  — (In the village, neem leaves are boiled to cure malaria.)

Translations

  • English: neem tree, Azadirachta indica