jiga
Naija
Etymology
From English: chigger
Pronunciation
- dʒìgá
Noun
- Insect wey dey stay for person skin dey suck blood.
- If you want collect house for where bush dey, you gats careful jiga dey dey dat kind place well well. — (Egbokhare _2020, If you want a rent an apartment in a bushy area, be careful, there are usually a lot of bugs around that sort of place.)
Translations
- English: Chigger