jiga

Naija

Etymology

From English: chigger

Pronunciation

  • dʒìgá

Play Play

Noun

  • Insect wey dey stay for person skin dey suck blood.
  • If you want collect house for where bush dey, you gats careful jiga dey dey dat kind place well well.  — (If you want a rent an apartment in a bushy area, be careful, there are usually a lot of bugs around that sort of place.)

Translations

  • English: chigger