tush up
Naija
Etymology
From English: tush and up
Pronunciation
- túʃ ùp
Verb
- Sey person dey fresh.
- Di guy don tush up as e come back from obodo yinbo. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The young man looks fresh after returning from abroad.)
- Padi you need to dey tush up o! If yo wan make dat babe like you. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Buddy you need to look good at all times if you have the desire of attracting the attention of that young lady.)
Synonym
Translation
- English: to look fresh