barb
Naija
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâb
Verb
Transitive
- Make person cut im hair.
- Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair. — (jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
- Dem no know sey money no dey to barb hair. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
- You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face. — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
- If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
- na when person cheat another person
- Di girl barb de man head neat!. — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
- Some guyman work na to dey barb rich women head !. — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
- Make person work be to dey cut hair for person.
- I sabi barb head. — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)
- Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira? — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)