abi
Naija
Etymology
From: Yoruba tabi meaning or
Pronunciation
- àbî
Conjunction
- Na word wey person dey talk when di talktalk no dey sure.
- Musa abi na wetin dem dey call am, na im cause di wahala o. — (Egbokhare_2021, Musa, or whatever his name is, is the cause of the problem. )
- Which levels make I run you? Coke abi fanta. — (NSC_Legbeti_2020, What should I get for you? Coke or fanta.)
- De dey use am join talktalk or ask question as di talk be.
- Her oga go leave all dose small small girls wey e dey follow, abi? — (KAD_22, Her boss will stop wooing those young girls, right?)
Synonyms
Translations
- English: or