or

Naija

Etymology

From: English or

Pronunciation

  • ɔ̌

Play Play


Conjunction

  • Word wey dem dey use talk sey na one ting dem want or dem dey talk about when e be sey two tings dey.
  • Wait make I carry moto come before we know whether na cinema or club we go go.  — (We will decide where to visit between the cinema and the club when I come with the car.)
  • Even person dey on im right or e no get, when person see soldier, he go humble first.  — (Even when you are within your rights, once you see a military personnel, you will be humbled at first.)
  • So serious one be sey make government stop all dese deir promises, meh dem try work out someting for us, di origi.., or, or, ehn... ordinary Nigerians so dat make small tings tay dey reach our hands.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__19, The government should seriously stop all these promises of theirs, they should try to work out something for us uh... the origi-... or, or, uh... ordinary Nigerians so that we can get our hands on basic things.)

Synonyms

Translations

  • English: or