mewityou
Naija
Alternative form
Etymology
From: English me with and you
Pronunciation
- míwìtjû
Adjective
- Make person join wit anoder person to do someting.
- Dis work na mewityou work I beg, e no easy. — NSC_Legbeti_2020. This work can only be carried out through combined effort please.)
- All di sense inside dis article - “me-wit-you” and “me-wit-una” plan and agreement go hold. — Egbokhare_2020. The bilateral agreement is binding)
- na mewityou dance dey sweet for valentine day — NSC_Legbeti_2020. The tango is perfect on valentine day)
Translations
- English: bilateral