mewityou

Naija

Alternative form

Etymology

From: English me with and you

Pronunciation

  • míwìtjû

Play Play

Adjective

  1. Make person join wit anoder person to do someting.
    • Dis work na mewityou work abeg, e no easy.  — (This work can only be done through combined effort please.)
    • All di sense inside dis article - mewityou and “mewituna” plan and agreement go hold.  —  Egbokhare_2020, The bilateral agreement is binding.)
  2. Type of dance wey people dey hold deirsef dey dance.
    • na mewityou dance dey sweet for valentine day  — (The tango is perfect for Valentine's day)

Translations

  • English: bilateral