tata
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo tata
Pronunciation
- tǎtà
Noun
- Pikin wey sabi dey talk.
- Dis your tata fine o. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your baby is beautiful.)
- Wetin do you for mouth wey dey make you talk like tata? — (NSC_2021, Whats wrong with your mouth? Why are you talking like a baby?)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: baby