tata

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Igbo tata

Pronunciation

  • tǎtà


Noun

  • Pikin wey never tay wen dem born am .
  • Dis your tata fine o.  — (Your baby is beautiful.)
  • Wetin do you for mouth wey dey make you talk like tata?  — ( What's wrong with your mouth? Why are you talking like a baby?)

Synonyms

Translations

  • English: baby