keke

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • kɛ̀kɛ́


Noun

  • Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey de look like moto wey people dey drive.
  • Na keke I dey enter go work.  — (NSC_2021, I take tricycle to work.)
  • Keke just full everywhere for Lagos.  — (NSC_2021, Tricycle is found everywhere in Lagos city.)

Translation

  • English: tricycle