now
Naija
Alternative form
Etymology
From: English now
Pronunciation
- náù
Adverb
- Someting wey dey happen at di time.
- Why na now you con dey write JAMB now? — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__42, Why are you writing JAMB now?)
- No be im call just now? — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__79, Is she not the one that called just now ?)
- But now, and even now, e con make dey more conscious of wetin women dey go trough. — (NST_cleaned, They are now conscious of what women are going through.)
Related forms
Translations
- English: now