now

Naija

Alternative form

Etymology

From: English now

Pronunciation

  • náù

Play Play

Adverb

  • Someting wey dey happen di time when di person wey dey talk dey talk.
  • Why na now you con dey write JAMB now?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__42, Why are you writing JAMB now?)
  • No be im call just now?  — (IBA_39_Easter-Preparations_DG__79, Is she/he not the one that just called?)

Related forms

Translations

  • English: now