worldpipo

Revision as of 14:59, 1 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English world and people

Pronunciation

  • wɔ̀dpípù


Noun

  1. People wey dey di world.
    • My worldpipo una good morning.  — (NSC_2021, My fellow citizens good morning.)
  2. People wey dey get badbelle wey dey use juju and jazz to wicked person sake of say dem no dey happy with wetin di person dey do.
    • I no dey like to show say I get money before worldpipo go come deal with me.  — (NSC_2021, I don't like displaying my wealth for fear of being attacked by my enemies.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: fellow people, wicked people