taytay

Revision as of 06:47, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • té:tè

Play Play

Adverb

  • Sey someting don happen before before wey bi sey time don pass when di ting happen.
  • She don come dis house taytay.  — (NSC_2021, She has been here a very long time.)
  • Na taytay dey don finish to dey build dat school.  — (NSC_2021, It's been a very long time the school was constructed.)

Related forms

Translation

  • English: very long time