kpo carrier

Revision as of 09:05, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: Yoruba kpo and English carrier

Pronunciation

  • kpó kárìɛ̀r

Play Play

Noun

  • Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full.
  • In does days before people start to dey do toilet for inside house, na kpo carrier dem forefathers been dey use.  — (NSC_2021, In does days before toilets were constructed as part of a house, our forefathers made use of night soil men.)
  • Kpo carrier no dey again for dis generation.  — (NSC_2021, Night soil men are no longer in existence in this age and era.)

Synonyms

Translations

  • English: night soil man