face me I face you

Revision as of 15:35, 10 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative

Etymology

From: English face, me, I and you

Pronunciation

  • fés mí aì fés jû

Play Play

Noun

  • Na passage house we e be sey room dey for di two side of the passage and all di tenant dey use disame bafroom and toilet.
  • If you see face me I face you rent for Lagos for small money na oga you be.  — (NSC_Abonyi 2021, See yourself as very fortunate if you are able to get an affordable accommodation in those single-room buildings with shared facilities.)
  1. I dey live for face me I face you since I no get money to rent flat.  — (NSC_2021, I live in a single-room apartment with shared facilities since I could not aford to rent a self-contained flat.)

Translations

  • English: single-rooms with shared corridor and facilities