ntorr
Naija
Etymology
From: iGBO ntor
Pronunciation
- ńtɔ̑r
Interjection
- Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry one one hand use darg eye come down con comot tongue for outside.
- See as dis pikin dey cry say im broder do am ntorr. — (NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
- As e fall for ground all of dem shout say ntorr. — (NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)
Translations
- English: good for you (jeering manner)