iba

Revision as of 11:45, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba iba meaning malaria

Pronunciation

  • íbà

Play Play

Noun

  • sickness wey dey worry person.
  • I dey do iba I no fit come work toady.  — (NSC_2021, I am sick I can't come to work.)
  • If iba dey worry you e good to drink agbo.  — (NSC_2021, If you're ill, it's good to drink native herbal medicines.)

Translations

  • English: sickness