iba

Naija

Etymology

From: Yoruba iba meaning malaria

Pronunciation

  • íbà

Play Play

Noun

  • Sickness wey dey worry person wey dey make im body dey hot.
  • I dey do iba I no fit come work toady.  — (I am sick I can't come to work.)
  • If iba dey worry you e good to drink agbo.  — (If you're ill, it's good to drink native herbal medicines.)

Translations

  • English: sickness, malaria