sherekambia

Revision as of 11:07, 16 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo cherekambia meaning come and play

Pronunciation

  • ʃɛ̀rɛ́kàmbɪȃ

Play Play

Adverb

  • Sey someting no be play play but be matter wey serious.
  • Di matter wey we drag today no be sherekambia.  — (NSC_2021, The matter was a very serious one.)
  • Dat una love no be sherekambia o! no mess am up.  — (NSC_2021, Your love is a serious one, so don't handle it levity.)

Translations

  • English: a serious issue