sherekambia

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo chere ka m bia wey be

Pronunciation

  • ʃɛ̀rɛ́kàmbɪȃ

Play Play

Adjective

  • Sey someting no be play play but be matter wey serious.
  • Di matter wey we drag today no be sherekambia.  — (The matter was a very serious one.)
  • Dat una love no be sherekambia o! no mess am up.  — (Your love is a serious one, so don't handle it levity.)

Antonyms

Translations

  • English: unserious