keke
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kɛ̀kɛ́
Noun
- Wetin get three tire, one for front and two for back wey get engine wey wetin de dey use dey drive am be like okada own.
- Na keke I dey enter go work. — (NSC_2021, I take a tricycle to work.)
- Keke just full everywhere for Lagos. — (NSC_2021, Tricycle is found everywhere in Lagos city.)
Translation
- English: tricycle