oldmama

Naija

Alternative form

old mama

Etymology

From: English old and mama

Pronunciation

  • òldmàmá

Play


Noun

  • Woman wey don tay for dis life wey be sey e no young again.
  • E no good to dey insult anoder person oldmama.  — (NSC_2021, It is wrong to insult someone else's aged mother.)
  • shey you no see say dat oldmama fit born your mama?  — (NSC_2021, Can't you see that the old woman is old enough to birth your mother?)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: old woman, elderly woman