maga

Revision as of 08:43, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unkown

Pronunciation

mágà Play Play

Noun

  • Person wey be sey de fit bobo collect someting from am.
  • I don see one new maga.  — (NSC_2021, I have found another gullible person.)
  • Omo! dat maga don pay.  — (NSC_2021, Guy I got paid by that fool.)

Synonyms

Translations

  • English: gullible person