mugu

Naija

Etymology

From: Hausa mugu, 'evil, wicked, bad'

Pronunciation

  • múgù

Play Play

Adjective

  • Make person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
  • Dat babe don turn you to mugu.  — (That lady has made a fool out of you.)
  • As you be mugu na im make dem scam you.  — (Because you are gullible that's why they scammed you.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool, gullible