hand work

Revision as of 18:39, 21 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English hand and work

Pronunciation


Noun

  • Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring moneycome for di person.
  • I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day.  — (NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)
  • All of my children get hand work wey de dey do.  — (NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)

Translations

  • English: handiwork, unskilled labour