waffi

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English Warri name of place for Nigeria.

Pronunciation

wàfɪ̀ Play Play

Noun

  • Di way wey de dey take speak for Warri.
  • Waffi na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person.  — (NSC_2021, The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)
  • If you ask anybody de go tell you sey waffi sweet pass.  — (NSC_2021, If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: Special way of speaking Naija in Warri