lele

Revision as of 19:20, 3 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

  • From: unknown

Pronunciation

lélè Play Play

Noun

  • Wetin dey happen wey fit cause small wahala.
  • We go see later. No lele.  — (NSC_2021, We will see later. No problems.)
  • No lele. Noting dey happen. We gader dey.  — (NSC_2021. No problem. There is no issue at all. We are in this together.)

Synonym

Translation

  • English: Issues