atokintu
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English talking to
Pronunciation
- àtɔ́kíntù
Verb
- Sey person dey tell anoder person make e marry am.
- Two of una don start to dey do atokintu abi? — (NSC_2022, The both of you have started wooing yourselves, right?).)
- No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye. — (NSC_2022, It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)
Synonyms
Translations
- English: wooing