atokintu

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English talking to

Pronunciation

  • àtɔ́kíntù

Play Play

Verb

  • Sey person dey tell anoder person make e marry am.
  • Two of una don start to dey do atokintu abi?  — (The both of you have started wooing yourselves, right?).)
  • No be by atokintu o. Do something. If you dey dere dey form, soap go just enter your eye.  — ( It’s not just all about wooing. Take a serious step. If you keep dragging your feet, you’ll get hurt.)

Synonyms

Translations

  • English: wooing, serious conversation